LYRICS] Kizz Daniel Jaho Lyrics

Kizz Daniel – “Jaho Lyrics”

Kizz Daniel continues to serve hit after hit year in, year out…here is the audio lyric visual to yet another hit single #JAHO.

WATCH THE VIDEO HERE 👇👇👇


👉DOWNLOAD KIZZ DANIEL JAHO MP3 HERE👈

Produced by DJ Coublon. Listen, get the lyrics and sing along…


Lyrics

[Intro]

Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre Chorus]

Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o

Na me dey mix and master


Thanks For You Reading The Post We are very happy for you to come to our site. Our Website Domain name https://bazecodedmp3.blogspot.com/.
Newer Posts Newer Posts Older Posts Older Posts

More posts

Comments

Post a Comment